Songteksten Vertalen

Zoek vertaling

Artiest:

bangin

Songtekst:

highdowell

Je bekijkt nu de songtekst en vertaling: bangin – highdowell ? Hieronder vindt je de songtekst met vertaling naast elkaar weergegeven!

Benieuwd naar het liedje en de betekenis van highdowell? Bekijk de Nederlandse vertaling.

Op onze website vindt je veel meer songteksten met vertalingen van bangin!

Bekijk ons archief en ontdek welke songteksten & vertalingen van bangin te vinden zijn!

Origineel

Intro: Kosoro sopa silu jo Ele dun dun dun Ele Its your boyfriend bangin Ele dun dun dun Ele They call me jumabee Ele dun dun dun Ele Chorus You don dey high abi oga ade from your eyes i can tell x2 oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes Bangin’s Verse one: Na general highness we call osigo denu you dey run am from three bottles to six bottles na soso high you dey high am As party dey graduate na so your madness circulate Ojuyi ti dirty brother ade Edakun e co-operate Day don dey break for your eyes abi Na that girl wey dey dance you dey eye abi? Dance floor dey scatter dey make sense Even burty and bolo dem no send Some don shark alomo, high burukutu, high McDowell No carry your madness reach vip Koma logba ifoti.. ehhee Chorus You don dey high abi oga ade from your eyes i can tell x2 oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes Jumabee Verse Two: If i talk you go vex Alcohol no good for your body brother i say yes Anything liquor you go dey bless Even if na bottle, you go dey guess And you no mind say make i piss for bottle give you say na rossy Na only when you high you dey sit down for ground think say you dey fly loke And when you don high, you dey sleep for gutter you go think say hotel wey you dey sleep na seven star Na only when you don high you go see your father wey don born you, give am handshake, say how far Toba ni ko bo pata, Wabo Toba ni ko bo sokoto, Wabo Tobani ko si fila, Wa si Toba ni ko faso ya, Wa ya Omugo..hisss Chorus You don dey high abi oga ade from your eyes i can tell x2 oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes Bangin/Jumabee Verse Three: Bangin See your eyes, see your you don dey on shoko Jumabee cos you high, cos you high youe dey form jaja of opobo Bangin highness no good for your body why youe dey form mr rossy after you don mess yourself finish only youe dey face gobe Jumabee if to say na just me i for don stop to shayo i for just dey sip, only only water But na still be only me if i ever stop to shayo all my guys go follow me to quata no be lie Chorus You don dey high abi oga ade from your eyes i can tell x2 oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes oya woju e, see you eyes oya woju e now, see you eyes X2 Outroll Bangin hummm, Jumabee how far? Day don break? No, e never break na him you sing. hisssssssssssssssssssss

Vertaling

Intro: Kosoro sopa silu jo Ele dun dun dun Ele Het is je vriendje bangin Ele dun dun dun Ele Ze noemen me jumabee Ele dun dun dun Ele Refrein Je hebt geen hoog niveau aan je ogen kan ik x2 zien oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen Vers één van Bangin: Na algemene hoogheid noemen we dat osigo denu je dey run am van drie flessen tot zes flessen na soso high je dey high am Als partij afgestudeerd na dus je waanzin circuleren Ojuyi ti vuile broer ade Edakun e werkt samen Dag don dey pauze voor je ogen abi Na dat meisje dansen we je dey eye abi? Dansvloer dey scatter dey is logisch Zelfs burty en bolo dem sturen niet Sommige don haaien alomo, hoge burukutu, hoge McDowell Draag je waanzin niet, bereik vip Koma logba ifoti .. ehhee Refrein Je hebt geen hoog niveau aan je ogen kan ik x2 zien oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen Jumabee vers twee: Als ik praat, ga je irriteren Alcohol is niet goed voor je lichaam, broer, ik zeg ja Alles wat je drinkt, zegene Zelfs als je geen fles hebt, denk je dat En je mag niet zeggen dat ik pis voor fles geef je zeg na rossy Alleen als je high bent, ga je zitten voor grond denk dat je dey loke vliegt En als je high wordt, slaap je voor de goot je denkt dat je hotel zegt, je slaapt zeven sterren Pas als je niet high bent, ga je naar je vader wey don born you, geef am handdruk, zeg hoe ver Toba ni ko bo pata, Wabo Toba ni ko bo sokoto, Wabo Tobani ko si fila, Wa si Toba ni ko faso ya, Wa ya Omugo..hisss Refrein Je hebt geen hoog niveau aan je ogen kan ik x2 zien oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen Bangin / Jumabee vers drie: Bangin Zie je ogen, zie je je hoeft niet te shoko Jumabee cos you high, cos you high youe dey form jaja of opobo Bangin hoogheid niet goed voor je lichaam waarom u de heer Rossy bent nadat je jezelf hebt verprutst, voltooi je alleen je gezicht is gek Jumabee of om alleen mij te zeggen Ik stop niet voor shayo ik neem gewoon een slokje, alleen maar water Maar ik ben nog steeds niet alleen mij als ik ooit stop met shayo al mijn jongens gaan mij volgen naar quata geen leugen Refrein Je hebt geen hoog niveau aan je ogen kan ik x2 zien oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen oya woju e, zie je ogen oya woju e nu, zie je ogen X2 Outroll Bangin hummm, Jumabee hoe ver? Dag pauze? Nee, je breekt nooit met hem, je zingt. hisssssssssssssssssssss